(Melodie’s)
As you Dey pray
use your head to think 💭
Use your leg
and waka for yourself.
Nobody Dey for you.
keep your yawa to yourself.
Believe in thy self,
uwee…
Na person wey go na him know.
You gat see for yourself
The say the axe don’t remember
but the trees don’t forget
but the trees don’t forget…
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bwoiz ah bad but mi badder than them.
They’ve got shooter’s outside
Mi go harder than dem.
Ye, Falila, Fatima, all of una combine
Party ina Mi yard make sure you are on time.
Now we steady mix stuffs
Like curry and thime(spice)
(Chorus)
Oh No……
Crazy things
crazy things
crazy-things.
Crazy things…
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse…
2x
(Second verse )
So many blessings from above feels like a kiss from God
So many stories untold, still e Dey run my tap.
Until My cup runneth over” one man soja I be one man soja.
Make I no beg any man
Some be human and some be animal
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bois are bad but Mi badder than dem
They’ve got shooters outside Mi go harder than dem Ye, falila, Fatima, all of una combine.
Part ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs like curry and thime (spice)
Crazy things, crazy things, crazy things, crazy things…
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse……..
GIPHY App Key not set. Please check settings